Hafrik Communitity
Nna mehn, container to Apapa na different league. Nine years I dey ship phone accessories but my heart still cut when that vessel reach Lagos waters. Last time dem offload am late, nearly spoil my plans. If you dey ship goods back Naija, wetin dey fear you pass? 💯
Like
1
57 Visualizzazioni