Nna eh, Canton Fair season don land again. Wear correct shoes, carry power bank, collect card sharp sharp. That Pazhou afternoon sun na real wahala. Who dey go this year?

Small advice for anybody wey dey buy phone accessories for the first time. If three suppliers give you price and one own too low pass, no rush am. Ask for sample first, check am well before you pay balance. Wetin una don learn the hard way? 💯