Hafrik Communitity
Sun today na real fire o. Waka out ten minutes and my back dey wet like I swim ☀️ You dey carry hand fan everywhere or your body don adapt to this heat?
Like
2
135 Просмотры