Oga dem, I need ask una something serious. Last week I wan pay my supplier for the BMW spare parts wey dem load for container, na im my guy account freeze because one client send RMB from one suspicious source. Money don hang there like bad market. For this una experience for China, how una dey take move big money without make bank trigger alarm? I dey talk the legit way o, no be that underground change money wey fit lock everything overnight. Wetin be the safest setup wey you fit recommend for person wey dey ship cars and parts?
173 Просмотры