Abeg how una take verify these agents? I still dey Ikorodu dey plan my first trip and one Guangzhou contact dey rush me to send deposit. My capital no too much make I dey throwey am like that. Shey you check am how before you land? đž