How far, no dey find African party for Instagram o. Add the promoters on WeChat sharp sharp — na there dem dey post real flyer and location. Some club go play one Burna Boy track and call am Afro night, meanwhile bottle price don turn to Dubai rent. Before you buy ticket, ask whether na our DJ dey handle the deck or one guy wey just download Davido playlist for 50 RMB. E go save your pocket and your weekend.
39 Vizualizări