These suppliers and their MOQ ehn. I don learn to speak their language well well. Bring samples, show them you sabi the business, then ask for small batch first. Na trust dem dey find no be grammar. You dey face this MOQ palava too? ✅