Abeg my people, I dey try save money for my first Guangzhou trip and e dey make me think — how African community events for China dey work self? Like, if person land newly, where dem dey hear about Naija gathering or culture show? Na through WeChat group, church, or the people wey dey market? I dey fear say I go reach there come dey isolated. Make una help me understand how una dey connect, I wan screenshot everything store for my note. 🙏
24 Weergaven