Abeg this first week don finish me đ My Mandarin still dey kampe but I'm trying, the food dey kampe me too but street food too fine make I no fit resist. Missing home serious but Changsha people are actually nice. How una manage the homesickness thing?